

Men wen too sabi a still hear wetin all man reason comot non acada inni 4rm movemen dat one dey, close Ts dat one na still reasonin but no be there e 4rm start so a beleive say e no go fit still end 4rm there. We wen beleive say na we knw pass (lords) na we fuck up pass but no be matter wen dey be this one. Tautin too much 4 movement now both non acada them and ayes wen dey T, at a time a believe say na the O.T wen your L.M give you na im you take dey waka reach today so na lack of O.T na im be our problem another one na lack of surport 4rm we wen be lords na im cause trouble pass. Dey say pikin wen woman trane, trane im self. We no dey surport this men as we surpose and na im make e be say 4 some Ts men no dey observe lords again, a believe say every axeman get im work a no come sabi wether na over reasonin come be our own and to dey turn orientation upside down. Take for instance T wen a 4rm lord go carry lord crest am ogidi were dat one don ever happen. Umu egede were our pride and orientation come go.

A believe say we surpose come together go dey visit Ts get info 4rm T.As no be to dey surmon heads of Ts and Zones because no head go come tell you say im no dey cordinated. Make all man still dey on guide na jew name Chux yan im bele so 4rm soweto H.T. This, he said is in line with the organizations vision of rendering aid to the poor and lending voice to the voiceless. He promised that more programs like this is in the works.

Speaking during the program, the chair lady of the market thanked NBM for the kind gesture.ĭelta Zonal President of the organization appreciated the market management for giving NBM DELTA ZONE the enabling environment to carry out the program. Traders and Customers of the market ranging from young kids to the elderly folks were tested and giving medical counsel free of charge. In the course of the program, world class medical services was provided by a team of medical professionals. It was joy galore as traders and customers at Refinery Road Market in Uvwie LGA were hosted to Diabetes Campaign/ Free Fasting Blood Sugar Test & BP Test by the Delta Zonal Chapter of NBM of Africa Worldwide on November 19, 2021. NBM Delta Zone Carries Out Diabetes Campaign/Free Fasting Blood Sugar Test & Bp Test
